Thursday, 28 November 2013

ASUU STRIKE FILM ADVERTISEMENT!!


Hehe!Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association wit Chukwuemeka Pictures
present anoda og****e movie " ASUU STRIKE 2013".Dis one na movie wey pass movie o! Dem no dey tell person dis one o! U must to watch am urself & for urself. Come hear the true story behind the whole ASUU Strike. Who start am, why dem start am, who suppose end am and who no gree end am! U go c all for dis movie. Money don scatter our country o! Dis one dey ask 4 money, dat one say no money...ewoOooo o! Chai! Come see as University students dey suffer, see as crime don dey increase, girls dey born like fowl, yahoo boys dey press control enter ooo, see as lecturers kukuma don turn home teachers & some dey roger kabukabu with dem moto... Parents dey cry say their children don finish food for house. Ew www...see this mama she say na 4 derica of rice she dey chop per month but now wey her pikin dey house, nah 1 bag per month ooo...chai! See Blood!See Blood!!See Blood!!! Students no gree ooo. Rich men no worry. Leaders no even send.Ewooooooo! Wetin poor man go do. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013!! Full of Suspense, intrigues, romance, swagger, ginger...dat will keep u glued to d edge of ur seat. U go laff, u go cryand u go reason sef. ASUU STRIKE!
ASUU STRIKE!! ASUU STRIKE 2013!!!. . . Grab ur copy now!
Starring:
Kanayo O. Kanayo as
Goodluck
Jonathan, Pete Edochie as Nassir faggie,
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo- Iweala,
Eucharia Anunobi as Prof.Ruqayyat,
Jide Kosoko as Gabriel Suswan,
Olu Jacobs as Prof Julius Okojie,
Jim Iyke as Yahoo boy, Saka as poor man o!
Marketed and distributed
by
chiemelie & Sons Ltd. 7
pound road aba.ASUU STRIKE 2013!
Grab ur copy now!!!

Akpos interview in Chevron


Akpos was called for an interview by Chevron based on his performance
while working for shell.
INTERVIEWER: What is your current pay at Shell and what are you looking at with Chevron?
AKPOS: N9m per annum plus medical and other benefits. Considering the position here in Chevron, I'd be looking at N20-22m per annum, a status car, overseas vacation and medicals.
INTERVIEWER: Today is your lucky day! The position comes with N35m per annum salary, 2014 Range Rover Sport as official car, Mercedes Benz S65 AMG as status car, overseas medical treatment. A fully furnished house here in lekki, health
insurance for your wife and children, 2 houses to be built for you in any town of
your choice and in your village, annual overseas vacation for you and your family fully-paid first class, N2m wardrobe allowance per annum, cook, steward and 2 drivers, country club membership, and you're entitled to keep all that the
company gives you if you put in just 3 years of service...
AKPOS: (in bewildered excitement) HAAA!!!! Sir,
you must be joking!!!
INTERVIEWER: Of course I'm joking! Were you not the one that started it?

Copyright © 2013. All Rights Reserved :Asf Comedy Unit