people
must stop to dey use oyinbo abreviations like
LOL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey
use our own exceptional street lingua
LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jor
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
WD - wetin dey
UNGKM - u no go kill me.
OATT (OGA AT THE ..... TOP)
Gpu - God punish u
BB - Busy Body
IGSD1 - I go share dis one.
TFU=thunder fire you
UBTB. You be the best.
NUK....na u knw
HF...how far
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jor
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
WD - wetin dey
UNGKM - u no go kill me.
OATT (OGA AT THE ..... TOP)
Gpu - God punish u
BB - Busy Body
IGSD1 - I go share dis one.
TFU=thunder fire you
UBTB. You be the best.
NUK....na u knw
HF...how far
No comments:
Post a Comment